DEFENDER
Na You Be My DEFENDER
Dem be singing my song eh
Dem dey dance my music
Oh na nanana lele
DEFENDER
Verse:
T'ojo ba ro, na You dey cover me o
When I pray na you dey answer me o
Age to age You no dey koba me o
Na You be my DEFENDER
My love for you, dem no go talk am finish
When dey gather na You dey scatter dem o, baba
Chai Idinma k'anyi gi ekele
Na You be my DEFENDER
Chorus:
Ogo ogo ogo ogo o
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo o
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo o
Hallelujah
Na You be my DEFENDER
Verse:
Dem say with your name I no go sell my music (na lie)
I tell dem say why I no go call my Jesus?
But everywhere dey don dey play my music oh eh eh
Na You be my DEFENDER
Your love for me still dey make me wonder
Halle Halle, Glory Glory to your name
Everyday na You dey nack me correct
Na You be my DEFENDER
Chorus:
Bridge:
From Glory to Glory o
You don change my story o
Goodness and mercy dey follow me o
Na the thing wey my God dey do
Na You cover me cover me cover me from when I was a little boy o Baba
Na You be my DEFENDER
My love for you, dem no go talk am finish
When dey gather na You dey scatter dem o, baba
Chai Idinma k'anyi gi ekele
Na You be my DEFENDER ahnahn
Chorus:
Verse:
Dem say with your name I no go sell my music (na lie)
I tell dem say why I no go call my Jesus?
But everywhere dey don dey play my music oh eh eh
Na You be my DEFENDER
Your love for me still dey make me wonder
Halle Halle, Glory Glory to your name
Everyday na You dey nack me correct
Na You be my DEFENDER
Chorus:
DOWNLOAD AUDIO
No comments:
Post a Comment