Kenny Kore - Dide (Full Lyrics) | @Kennykore - Pricherman116.com | Nigerian / Foreign Gospel Songs | Christian Hip Hop | News | Interviews | Events

Search For Gospel Music | Lyrics | Events | News...

HOT POSTS

Post Top Ad


January 24, 2016

Kenny Kore - Dide (Full Lyrics) | @Kennykore



STO on the beat

Verse 1:
Ehhhhh
Baba loke na You I know say E dey reign
Emi a juba, E gba, iba re eh
E get one matter wey I want make you hear
Dide eh, dide, today eh, dide eh
Ota ma n yo mi, won bere pe n'ibo le wa
Won ni mi o lowo, mi o ni moto, mi o l'ewa
Baba, se iyen da?
Ehn, se iyen da?
Dide eh, dide, today eh, dide eh

Chorus:
Dide now Sir
Na only You I get o
Dide now Sir
Na only You I need o
Dide now sir
Na only You I want o
Dide eh, dide, today eh, dide eh

Dide now Sir
Na only You I call o
Dide now Sir
(Nitori mi dide)
Na only you I need o
Dide now Sir
(Ninu agbara dide)
Na only You I want o
Dide eh, dide, today eh, dide eh

Verse 2:
The experience I want be say
Prepare a table for me so tey
Make people dey talk say whether I do juju
Dide eh, dide, today eh, dide eh
All my life, it's You that I know oh oh
Prove Yourself on my behalf
But not my will let Yours be done
Dide eh, dide, today eh, dide eh

Chorus:
Dide now Sir
(C'mon ah)
Na only You I get o
Dide now Sir
(Only You, only You)
Na only You I need o
Dide dahun sir
(Have mercy oh Father)
Na only You I want o
Dide eh, dide, today eh, dide eh

Dide now Sir
(Teach me to number my days)
Na only You I call o
Dide now Sir
(Nitori mi dide)
Na only you I need o
Dide now Sir
(Ninu agbara dide)
Na only You I want o
Dide eh, dide, today eh, dide eh

Bridge:
Open up o you gates
Be lifted up you everlasting doors
Let the King of Glory come in today eh eh
Why should I feel discouraged?
Why should the shadows scorn?
When the Jesus is my portion..

Chorus:
Dide now Sir
(Answer God, I take God beg You)
Na only You I get o
Dide now Sir
(I believe, help my unbelief)
Na only You I need o
Dide now sir
(Teach me to count my blessings)
Na only You I want o
Dide eh, dide
(And apply my heart to thanksgiving)
Today eh, dide eh


Dide now Sir
(Dami lohun o)
Na only You I call o
Dide now Sir
(Dami lohun o o)
Na only you I need o
Dide now Sir
(S'eb'omo Re ni mo je)
Na only You I want o
Dide eh, dide, today eh, dide eh

Dide eh eh
Dide eh eh eh
Oh Lord dide
Dide eh...
Uh


Only You I need o, dide
Only You I want o, dide
Na only You I get o, dide dide ah
Na only You I get o, dide Baba
Only You I get o dide

STO on the beat

Stay Connected With Pricherman116 Blog
Follow @Pricherman116
Like our Facebook page
BBM: 58DD5B5A
BBM Channel: C0012C29A
Tel: +2348107429333

No comments:

Post a Comment

Post Bottom Ad