Paul Chisom - Baba Na You (Audio ➕ Lyrics) - Pricherman116.com | Nigerian / Foreign Gospel Songs | Christian Hip Hop | News | Interviews | Events

Search For Gospel Music | Lyrics | Events | News...

HOT POSTS

Post Top Ad


September 10, 2015

Paul Chisom - Baba Na You (Audio ➕ Lyrics)


Chorus:

Baba na You
Love gidi kwe gu
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You/2x

Call and response: 

Because everything
(Na You)
Anything I do
(Na You)
When I wan enjoy
(Na You)
Even when I cry
(Na You)
When I fall yakata
(Na You)
When I stand gidigba
(Na You)
Edike dike ke
Edikele dikele dike ke
Bridge:
Papa na You biko
Na only You ewo ewo
Papa na You biko
Na only You ewo ewo
Verse:

Without You
I no know wetin I go fit do o
And without You
I go be like mansion with no roof
And without You
I go be like bride wey no get any groom
And without You
I for don kpai,
I go turn mumu oh
I can’t live
I can’t be without You
I can’t sleep
I can’t wake without You
I can’t be
I can’t live without You
I cannot sleep
Cannot wake without You
Call and response:
Because everything
(Na You)
Anything I do
(Na You)
Even when I wan enjoy
(Na You)
And when I cry
(Na You)
And when I fall yakata
(Na You)
And when I stand gidigba
(Na You)
Edike dikeke
Edikeledikele dike ke

Bridge:
Papa na You biko
Na only You ewo ewo
Papa na You biko
Na only You ewo ewo

Sing Bridge with congregation:
Verse: Till they learn it

Call 08107429333 to promote your songs, videos, events etc on this platform.

Call and response:

Bridge: 2x

Vamp:
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh (2x)
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh (2x)
Na only You
Only You

Chorus: 2x

Call and response:

Because everything
(Na You)
Anything I do
(Na You)
When I wan enjoy
(Na You)
Even when I cry
(Na You)
When I fall yakata
(Na You)
When I stand gidigba
(Na You)
Edike dike ke
Edikele dikele dike ke
Bridge:
Papa na You biko
Na only You ewo ewo
Papa na You biko
Na only You ewo ewo

Bridge:

Papa na You biko
Na only You ewo ewo
Papa na You biko
Na only You ewo ewo

Call and response:

Because everything
(Na You)
Anything I do
(Na You)
When I wan enjoy
(Na You)
Even when I cry
(Na You)
When I fall yakata
(Na You)
When I stand gidigba
(Na You)
Edike dike ke
Edikele dikele dike ke

Bridge:
Papa na You biko
Na only You ewo ewo
Papa na You biko
Na only You ewo ewo

No comments:

Post a Comment

Post Bottom Ad