Frank Edwards - Sweet Love (Lyrics) | @Frankrichboy - Pricherman116.com | Nigerian / Foreign Gospel Songs | Christian Hip Hop | News | Interviews | Events

Search For Gospel Music | Lyrics | Events | News...

HOT POSTS

Post Top Ad


July 22, 2016

Frank Edwards - Sweet Love (Lyrics) | @Frankrichboy


(Rocktown in the building)

Intro
Ije love o
This kinda love nawa o
Ehn ehn,
Your love is sophisticated
Helelelele, Helelelele

Chorus
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar /4x
Halle Halle, Halle, Halle
Hallelujah o
Glory Glory, Glory, Glory
Glory to your name

Verse 1
Ehn ehn
The way you dey love me be like touch and follow
You love me first na hin I love you back o
Tilili welele, now our love is story o
The story be say, You die ontop my matter
Jesu mio, You dey do am for me
You carry the sorrow away,
You carry the trouble away
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar

Chorus
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar /4x
Halle Halle, Halle, Halle
Hallelujah o
Glory Glory, Glory, Glory
Glory to your name

Verse 2
Everybody make una come
Jehovah eme
This live wey I dey see
Calabar dey call am Ima
Ima, Ima o
Ima Ima Ima eh
Eh Eh,
Na because of me my Ima die for me eh
I dey gbadun wetin You dey do,
You dey tingalinga me dey go
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar

Chorus
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar /4x
Halle Halle, Halle, Halle
Hallelujah o
Glory Glory, Glory, Glory
Glory to your name

Na this kinda love dey make my body sweet like sugar /6x

Bridge
Iyekelekele olo
Iyololo
Iyekelekele olo
Iyololo
Ise Ise, sekem, ise
Ise Ise, sekem, ise
Ise
Ye ye, sugar mo
E Ye Ye, oyoyoyo
Ise Ise, sekem
Ise Ise, sekem
Ise

Na this kinda love dey make my body sweet like sugar (till fade)

No comments:

Post a Comment

Post Bottom Ad